.

.

Foto of 12 Yars Gal Wey Dem Rape to Death !

Tins dey happen for dis we kontry 9ja, and na so so wicked wicked tins.

Di foto wey una see so na foto of 12 yars gal wey som bad belle pepo rape to death com take am do ritual.

Dis na persin pikin , grandpikin, cousin, niece and e for fit be one persin im future wife and mama even granmama, but dem nor let am live im life!

Dis kin tin dey pain for bodi, and na woman and gal pikins na dem dey suffer dis kin tin, wen we go change.

Talk ya mind!

1 comments:

  1. Unknown says

    I really don't know wat to say but may GOD punish da bad belle people and may da Almight send hell fire punisment from dis world to hellfire for them and may problem start to follow them and may them no get wat thy want in dis world!!!


Share

Twitter Delicious Facebook Digg Stumbleupon Favorites More